Online Bible

- Reklamy -




John 9:11 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

11 E ansa dem, “Na di man wey dem dey koll Jesus take san-san wey e spit put rub my eye. Den e tell mi sey, ‘Make yu go Siloam go wosh yor face.’ Afta I go wosh my face for di pond, I kon bigin si.”

Viz kapitola kopírovat




John 9:11

Následuj nás:

Reklamy


Reklamy