Online Bible

- Reklamy -




John 19:31 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

31 Dis tin happen for di day wen dem dey prepare for di Passova Feast and bikos dem nor wont make di dead body dem stay for cross for Sabat Day, (bikos dat Sabat Day na special one for dem), di Jew oga dem kon tell Pilate make dem break dia leg, to make sure sey dem don die, so dat dem go fit bring dia dead body kom down.

Viz kapitola kopírovat




John 19:31

Následuj nás:

Reklamy


Reklamy