Online Bible

- Reklamy -




John 19:24 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

24 So di sojas tell each oda sey, “Make wi nor tear am, but make wi gambol to si who go take am.” Dis tin happen to show sey, wetin dem rite for God word na true sey, “Dem go divide my klot, afta dem don gambol for am.” Dis na wetin di sojas kon do.

Viz kapitola kopírovat




John 19:24

Následuj nás:

Reklamy


Reklamy