Online Bible

- Reklamy -




John 12:9 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

9 For dis time, plenty pipol wey dey Judea hear sey Jesus dey for dia town, so dem kon gada, nor bi bikos of Jesus alone, but dem won si Lazarus too, di pesin wey die before, wey Jesus wake-up.

Viz kapitola kopírovat




John 12:9

Následuj nás:

Reklamy


Reklamy