Online Bible

- Reklamy -




Hosea 14:9 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

9 Make doz wey dey wise, undastand dis tins. Make doz wey get sense, listin well-well. God ways dey true and e dey rite too and pipol wey dey raitious, dey follow am as dem dey live dia life. But doz wey dey sin, go stagga fall.

Viz kapitola kopírovat




Hosea 14:9

Následuj nás:

Reklamy


Reklamy