Online Bible

- Reklamy -




Ezra 1:1 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

1 For di first year wey King Cyrus for Persia dey rule, God make wetin E tok thru Profet Jeremaya happen. E make King Cyrus rite, send and read dis kommand for evriwhere for en kingdom, so dat evribody go hear:

Viz kapitola kopírovat




Ezra 1:1

Následuj nás:

Reklamy


Reklamy