Online Bible

- Reklamy -




Exodus 3:15 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

15 God still tell Moses, “Yu must tell Israel pipol sey, ‘God wey bi una grand-grand papa God; di Pesin wey bi Abraham, Isaak and Jakob God, na-im send mi kom meet una.’ Dis na my name forever and dis na wetin pipol go take remember mi from one generashon go rish anoda.

Viz kapitola kopírovat




Exodus 3:15

Následuj nás:

Reklamy


Reklamy