Online Bible

- Reklamy -




Exodus 2:3 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

3 but as e nor fit hide am again, e take basket wey dem make with soft wood kon wrap am, so dat wota nor go enter inside. E put di pikin inside kon put am near di grass dem wey dey River Nile korna.

Viz kapitola kopírovat




Exodus 2:3

Následuj nás:

Reklamy


Reklamy