11 So Haman take di klot and di horse kon wear dem for Mordekai. Den e kon lead am thru di town dey shaut, “Make una si how di king dey reward di man wey e choose to honor.”