Bible a studium - BibliaTodo
Bible, nástroje a volné plány
5.0★★★★★
4 I pray to God kon konfess all di bad tins wey wi don do sey: “God! Yu get pawa well-well and wi dey honor Yu. Yu dey keep yor promise and Yu love pipol wey love and dey obey Yu.