Online Bible

- Reklamy -




Daniel 11:2 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

2 And na di trut I won tell yu naw.” Di angel still sey, “Three more king go kom from Persia. Den di fourt king go get money well-well pass all di kings wey don dey before am. Wen e don get pawa well-well, bikos of en money, e go karry evribody go fight Greece.

Viz kapitola kopírovat




Daniel 11:2

Následuj nás:

Reklamy


Reklamy