Amos 9:14 - Holy Bible Nigerian Pidgin English14 I go bring my pipol kom back to dia land. Dem go ribuild dia towns wey skata kon stay der again; dem go plant vine kon drink di wine; dem go plant food for dia farm kon chop wetin dem plant. Viz kapitola |