Online Bible

- Reklamy -




Amos 9:1 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

1 I si God stand near di altar kon sey: “Make yu nak di temple pilas for up, until di foundashon go shake. “Break dem make e fall for di pipol head. I go kill di remainin pipol for war and nobody go fit eskape.

Viz kapitola kopírovat




Amos 9:1

Následuj nás:

Reklamy


Reklamy