Online Bible

- Reklamy -




Amos 6:8 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

8 Oga God wey get pawa don warn una well-well sey, “I hate as Israel pipol proud rish; I hate di strong and big-big house wey dem get. I go give dia main town and evritin wey dey inside, to dia enemies.

Viz kapitola kopírovat




Amos 6:8

Následuj nás:

Reklamy


Reklamy