Amos 4:10 - Holy Bible Nigerian Pidgin English10 “I send diziz kom meet una like di one wey happen to Egypt pipol. I kill una yong men for war kon skata una horse. I allow dead body dey smell for una kamps, but una nor still gri turn kom meet mi.” Na so Oga God tok. Viz kapitola |