Acts 28:4 - Holy Bible Nigerian Pidgin English4 Wen di pipol wey dey stay der si sey di snake put e mout for Paul hand, dem kon dey tell demsef, “E bi like sey dis man hand nor klean! Even doh e nor die inside sea, hand don still tosh am for here!” Viz kapitola |