21 Some pipol don fall komot from di faith, bikos dem dey listin to pipol wey dey do doz bad tins. Make God grace dey with all of una.