Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Rut 4:7 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

7 (As dem dey do before for Israel, wen dem won setol matter about land or propaty, na tradishon sey di pesin wey won sell go pul en sandal give di pesin wey won buy. Na like dis Israel pipol take dey show sey di matter don setol.)

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Rut 4:7
2 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

So wen di man tell Boaz make e buy am, e kon pul en sandal give Boaz.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka