Rut 3:10 - Holy Bible Nigerian Pidgin English10 Boaz ansa, “My pikin! Make God bless yu! Dis one wey yu do so, betta pass evritin wey yu don do before. Bikos yu nor even tink to marry any of di oda men, weda dem get money or not. Uka jalj uñjjattʼäta |