Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Rut 1:9 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

9 Make God guide una for una new husband house!” Den e kiss dem kon sey bye-bye and dem kon dey kry.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Rut 1:9
8 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

For dat time, Naomi kon tell Rut, “My pikin, I must find betta house for yu, so dat yu go dey sikure.


All of dem start to kry, as dem draw Paul near body kon dey kiss am.


Josef kiss all en brodas as e dey kry. Afta, en brodas kon follow am tok.


Den Jakob kiss Rashel kon dey kry.


So Jakob waka go kiss am. Wen Isaak feel as en klot dey smell, e kon bless am sey, “Yes, my pikin dey smell like sey e dey inside bush wey God don bless.


Naomi kon tell di wimen, “Make una listin to mi! Make una go back to una mama house! Make God show una en favor just as una don show am to mi and my shidren wey don die!


But di wimen tell am, “No! Wi go follow yu go meet yor pipol.”


Why yu nor allow mi tell my grand-shidren and dotas bye-bye? Si, wetin yu do so, nor dey good at-all.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka