Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Rut 1:7 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

7 So, wen en and en two pikin wife komot for where dem dey stay kon dey go back to Judah,

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Rut 1:7
6 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Afta dat time, di woman kom back from Filistia kon go meet di king make e gi-am en house and land back.


Dem kon kry well-well again. Den Orpah kiss Naomi kon go back, but Rut nor gri go.


Den Moses escort Jetro, en wife papa as e dey go back to en house for Midian.


But di wimen tell am, “No! Wi go follow yu go meet yor pipol.”


So Naomi kon decide sey e go-go back to Betlehem (and en shidren wifes follow am), bikos as e dey for Moab, e hear sey God don bless en pipol and honga nor dey dia land again.


Naomi kon tell di wimen, “Make una listin to mi! Make una go back to una mama house! Make God show una en favor just as una don show am to mi and my shidren wey don die!


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka