Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Psalms 97:4 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

4 En tonda lite dey shine round di eart, so wen di eart si am, e kon dey shake.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Psalms 97:4
14 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Dem hear yor vois like tonda from di strong wind, di lite make di world dey shine and di world kon dey shake with fear.


E look di eart and di eart shake; E tosh di mountin and dem start to bring smoke.


Den for heaven, God Temple kon open and en Kovenant Box dey inside di temple. Tonda kon dey make nois and spark, den strong eartkweke happen and big-big ice-blok kon dey fall.


Den I si heaven open and one white horse dey kom out! Dem dey koll di Pesin wey dey ride di horse, “Faithfulnes and Trut.” E dey judge without parsha or wayo even as E dey go fight war.


But na only Yu Oga, bi di true God. Di God wey dey alive and Yu go rule forever. Anytime Yu dey vex, di world dey shake and nobody fit stand wen Yu dey vex.


Yu, eart make yu shake with fear, bikos of di Oga wey bi Jakob God,


Make una woship God with all en glory and wonders. Make all di eart shake fall for en front.


God wey shake di eart komot from where e dey! E shake di pilas wey support di eart.


Na-im send lite go cross di sky; from one end go rish di oda end for di world.


Yu waka on-top di sea go diliver yor pipol kon strol pass di great river, but nobody fit si yor footstep bikos e nor show at-all.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka