Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Psalms 96:12 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

12 Make di field and di plants, shaut for joy! Make di trees for forest dey make sound with praiz

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Psalms 96:12
7 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Make di desert and doz dry aria, happy. Make di wildaness happy kon grow well like lily flower!


Heavens, make una shaut dey happy! All di deep part for dis eart, make una shaut well-well! Make mountins and evry tree for di forest, shaut too, bikos God protet Israel pipol kon show how E great rish.


Di desert go sing and shaut bikos e dey happy; e go fine like Lebanon mountins. Di soil go dey good like Sharon and Karmel farms. Evribody go si God glory, en greatness and pawa.


So heavens make una shaut for joy! Eart, make una shaut dey happy! Make di mountins bigin sing, bikos God go konfort en pipol kon sorry for di ones wey dey sofa.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka