Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Psalms 91:3 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

3 Bikos E go save yu from evry trap kon protet yu from doz diziz wey dey kill pesin.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Psalms 91:3
16 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Wi don eskape like bird wey komot from hunta trap. Dia trap and net wey dem set for us, don break and wi don dey free!


Make Yu keep mi from di trap wey dem don set for mi; di hole wey wiked pipol dig.


where arrow go for enter en heart. E bi like bird wey dey enter net and e nor know sey en life dey danger.


Just try komot yorsef from di trap like bird wey komot from trap or like deer wey eskape from hunta.


True-true, nobody know di time wen dis tins go happen! Like fish wey net katch or bird wey enter trap, na so too, wahala just dey kom meet pipol by sopraiz.


Den dia sense go korrect and dem nor go fall enter devil trap again. Bikos devil don katch dem put inside en trap before, so dem dey do anytin wey e wont.


Pipol wey won get money by force, dey fall enter temptashon and dem dey get troat for yeye tins wey go distroy and put dem for wahala.


Trap dey fit katch bird, if dem nor use food take set am? Abi trap dey komot from where dem set am put if e nor katch animal?


Na di profet dey wosh ova Israel for God. But anywhere wey e go, una dey won katch am like bird. Even for God house, all di pipol hate am.


Make una nor fear diziz wey dey kom for darkness or trobol wey dey kom for aftanoon.


So God kon send bad sickness kom Israel, wey last from dat morning go rish di time wey E choose. From one end go rish di oda end for di kountry, na 70,000 pipol die for Israel.


Wen honga dey di land; sickness or plants don spoil, bikos of strong wind, plenty lokust or wen enemies attack yor pipol; or sickness and diziz katch dem,


True-true, God dey nak en enemies head; E dey nak doz wey dey always do wiked tins.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka