Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Psalms 85:7 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

7 My God, make Yu show us yor loyal love! Pour yor salvashon for awa head!

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Psalms 85:7
5 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

I go bless dem with long life and give dem my salvashon.”


But to dey give tanks, na di kind sakrifice wey dey sweet mi for body. So if una follow my kommand, I go show una how God salvashon bi.”


I go show una mesi. So, I go make am sorry for una kon allow una go back to una own land. Mi, wey bi God, don tok.’


God sey, “Una dey sey, ‘Dis place bi like desert, bikos pipol or animals nor dey stay inside again.’ Una korrect; bikos Judah town and all di street for Jerusalem go dey empty; pipol or animal nor go stay der, but una go hear pipol dey shaut dey happy for dis place again.


Una go hear am kon shaut with happiness, with joy and belle go sweet una wen una dey do marriage. Una go hear pipol dey sing as dem dey kom tank mi with dia ofrin. Dem go sey, ‘Make wi tank God wey dey mighty, bikos E good well-well and en love dey forever.’ I go make dis land prosper as e bi before. Mi, wey bi God, don tok.”


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka