Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Psalms 83:11 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

11 Make di mighty ones among dem die like Oreb and Zeeb. Make all di prince die like Zebah and Zalmunna

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Psalms 83:11
4 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Dem katch two Midian shief wey bi, Oreb and Zeeb. Dem kill Oreb for Oreb rock and Zeeb for where dem for dey press wine and di place name na Zeeb. Israel pipol still porshu Midian pipol, but dem bring Oreb and Zeeb head kom give Gideon for Jordan River east.


Wetin remain for Jezebel body, go skata like dirty for Jezrel land and pipol nor go fit know am at-all.’ ”


Den, put dem under sun, moon and stars. Bikos dis na di tins wey dem love; tins wey dem dey woship, serve and koll make e kom guide dem. Nobody go gada dis pipol bones go beri again; so dem go bi like manure wey dem pour for groun.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka