Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Psalms 81:11 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

11 But my pipol nor gri listin. Israel pipol nor wont make I dey with dem.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Psalms 81:11
16 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Dem don forget di Rock wey bi dia papa and di God wey kreate dem, nor dey dia mind again.


Una nor wont my advise or listin to mi wen I dey korrect una.


But Israel pipol kon fat and wiked more-more. Di pipol kon heavy, round and tick for body! Dem forget God wey kreate dem; den kon rijet di Rock wey bi dia salvashon.


Wen di pipol si sey Moses nor dey kom down from di mountin, dem gada round Aaron kon tell am, “Make yu make one god for us wey go lead us, bikos wi nor know wetin don happen to Moses wey take us komot from Egypt!”


If pipol wey nor dey obey Man Pikin; dey take di kovenant blood make yeye and dey curse di Spirit wey bring grace, na how dia own ponishment go big rish?


“But dem nor gri listin, instead dem klose dia ear make dem for nor hear anytin.


“So tell Israel pipol sey, ‘Na mi bi Oga God and I go remove di load wey Egypt pipol put for dia head and dem nor go bi slave again. Na my pawa I go take save una and I go ponish Egypt pipol.


So Moses and Aaron tell Israel pipol, “Dis evening, una go know sey na God take una komot from Egypt.


“Na mi bi di Oga una God wey take una komot from Egypt, where una for bi slave.


God sey, “Na mi bi di Oga wey bi una God, di One wey take una komot from Egypt where una for bi slave.


Den Elisha tell am, “Make yu go borrow plenty empty gallon kom.


God sey, “Time dey kom wen pipol go stop to use mi take swear as di God wey dey alive; wey take Israel pipol komot for Egypt.


But wen e kom back, kon si sey dem don swip evriwhere klean, arrange am and nobody dey der,


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka