Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Psalms 80:17 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

17 Make Yu support di ones wey Yu choose; di ones wey Yu raiz for yorsef!

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Psalms 80:17
8 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Di OGA tell my Oga God, “Make Yu sidan for where honor dey for my rite hand, until I don put all yor enemies under yor leg.”


I go support am with my hand and with my hand wey get pawa, I go make am strong.


wey Yu plant by yorsef; bikos na Yu raiz dis pikin up by yorsef.


But dem wound am bikos of awa sin; dem beat am bikos of di bad tins wey wi do. Na di ponishment wey e sofa give us peace and en wounds don make us well.


I don first koll una olive tree wey get many fine fruit and leaf. But naw, I go kom like tonda kon put fire and e go burn di leaf, den break di branches dem.


sey mi wey bi God sey, ‘I bi dia enemy. I go kill all of dem with my swod, both bad and good pipol.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka