Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Psalms 79:2 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

2 Dem don kill yor savants kon leave dia body for groun make bird chop dem. Doz wey dey fear Yu, dia flesh don turn food for wild animals.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Psalms 79:2
7 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Den dis wiked pipol dead body go dey for groun and birds with wild animals go chop am. Nobody go remain for der to porshu di animals.


I go make dia enemies katch and kill dem, den birds and wiked animals go chop dia dead body.


Na wiked diziz go kill dem and nobody go mourn or beri dem. Dia dead body go full groun like manure. Na war and honga go kill dem, den bird and wiked animals go chop dia dead body.


Una dead body go bi food for di birds for sky and for wiked animal for di eart and nobody go fit porshu dem.


Na for der I go for skata di plan wey Judah and Jerusalem pipol dey plan. I go make dia enemies win kon kill dem for war and birds with wiked animals go chop dia dead body.


“ ‘Mi, wey bi God sey, “I go ponish dem for four difren ways: I go make dem die for war. I go allow dog karry dia dead body. I go allow birds and wiked animals chop dia flesh


Bikos una don sin against God, I go make una waka dey find road like blind man. Dem go pour una blood for san-san and una body go rotin for groun.”


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka