Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Psalms 79:12 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

12 My God, make Yu pay awa neighbours seven times for di mout wey dem don take boast for Yu.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Psalms 79:12
13 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Yu don show betta love to many-many pipol and Yu don still ponish pipol, bikos of dia papa and mama sin. Yu bi great God wey get pawa well-well and Yu dey rule evritin.


But di Oga God kon sey, “Okay, if anybody kill Kain, seven pesin go die too from en family.” Den di Oga God kon put one special mark for en head, so dat anybody wey si am, nor go kill-am.


I go turn against una. Bikos I dey vex, di ponishment wey I go give una go bad seven times pass di ones wey I give una before.


“If una kontinue to rijet mi and una nor gri obey mi, I go inkrease una ponishment seven times again.


Make una give pipol wey nor get and God go give una wetin really big, E go pak am well-well and di tins go ova full. God go pour all dis tins for una life. But na as una take give odas, na so God go take give una too.”


but if dem katch am, e must pay back wetin e tif seven times, even if e nid to sell evritin wey e get.


Doz wey dey laf mi, na only dia vois I dey always hear and na only my enemies wey dey ponish mi, I dey si.


So God, na how long e go take before Yu go stop awa enemies wey dey curse us? Yu go let dem take yor name make yeye forever?


But with all dis tins wey dey happen, na God wi go praiz forever and ever! Amen and Amen!


Den una go know sey, mi God hear wen una sey, “Israel mountin don empty, so na wi get am naw.”


So God dey promise sey, doz kountries wey bin laf una, I go must sofa dem too.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka