Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Psalms 78:61 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

61 E allow enemies karry en Kovenant Box kon give dem en glory.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Psalms 78:61
10 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

My God, make Yu raiz-up kon enter yor place where rest dey, with di Kovenant Box wey dey show yor pawa.


Naw, evry old gate, make una open! Evry old door, make una open, so dat di King wey get glory go enter inside.


My Oga God, make Yu and di box wey dey show as yor pawa bi, enter and stay dis temple forever! Make yor priests si as Yu dey diliver pipol! Make doz wey dey obey Yu happy for di blessings and propaty wey Yu dey give!


E koll di pikin Ikabod, wey mean “God glory don komot from Israel,” e dey tok about di Kovenant Box wey Filistia pipol don karry go, en husband and husband papa wey don die.


Di man ansa, “Israel pipol don run from Filistia pipol! Dem don kill di sojas well-well! Yor two boys, Hofni and Finehas, don die too. And dem don karry God Kovenant Box go!”


Den, dem arrange di juju kon make Jonatan wey bi Gershom pikin, dia priest and na Moses born Gershom. So na dat family bi priest until dem go Babilon.


Den di kloud kover di tent where dem for dey do meetin and God glory kon full inside di Tabanako.


I don si Yu for di temple kon si yor mighty pawa and glory.


Di Kovenant Box dey for Filistia pipol land for seven monts.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka