Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Psalms 78:57 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

57 Dem turn back and dem nor kon get faith like dia papa and mama. Yu nor fit put hope on dem, bikos dem bi like bow wey don spoil.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Psalms 78:57
8 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Dem dey always waka leave mi go meet and follow oda gods wey nor get pawa. Dem nor dey stabol; dem bi like bow wey bend. Bikos dia leaders dey tok anyhow, dia enemies go kill dem, den Egypt pipol go laf dem well-well.”


Dem nor go bi like dia grand-grand papa wey sturbon; pipol wey nor gri obey, listin or give dia heart to God.


Dem always dey test and shalenge God. Dem dey make di Holy One for Israel dey vex.


Israel pipol sin against God again, so God kon give dem to King Eglon for Moab.


Una own don finish like who don die, bikos una pipol dey kommit sin. Una don spoil finish and dey do evil tins! Una sins dey bring una down, bikos una don rijet di Holy Pesin, wey bi Israel God kon turn against am.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka