2 bikos na parabol I go take tok to una. I go tish una about some tins wey don happen before;
E nor get wetin e tell dem wey e nor use parabol. But wen only en and di disciples dey, e dey esplain evritin give dem.
I go listin to many proverbs and play jita take solve many problems.
so dat dem go fit undastand proverbs, parabols and wetin wise pipol dey tok.
So God don vex remove dem from dia land kon karry dem go anoda land and evribody dey si as e bi today.’ ”
So, wetin go make mi fear wen trobol kom or wen enemies gada round mi?
Make una remember wetin happen before-before! Na mi bi God and e nor get any oda god. Yes! Na mi bi God and nobody bi like mi.