Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Psalms 78:17 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

17 Yet dem still dey sin against am; dey disobey di Most High for di desert.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Psalms 78:17
9 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

but dem fight against am kon make am vex. So God kon bi dia enemy and E fight against dem too.


Even for Mount Sinai, una make God vex well-well sotey E won kon distroy una.


But even as all dis tins dey happen, di pipol still dey sin. With all dis mirakles, dem nor gri trust am.


bikos I know as una sturbon rish. True-true, as I stay among una kon rish today, una still dey disobey God; so how una sturbones go kon bi wen I don die?


But dem rijet mi and nor gri listin to mi. Dem nor gri trowey dia juju or stop to woship Egypt gods and naw, I dey ready to make dem feel as my vexnashon strong rish.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka