Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Psalms 78:12 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

12 di mirakles wey E do for dia grand-grand papa for Zoan wey dey for Egypt.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Psalms 78:12
15 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Wen dem pass thru Negev, dem kon rish Hebron for Ahiman, Sheshai and Talmai, where Anak shidren-shidren dey stay. (Naw, dem don build Hebron seven years before dem build Zoan for Egypt.)


I go make di sout-side for Egypt empty kon put fire for Zoan town wey dey di nort. I go ponish Tebes wey bi di main town.


Zoan leaders na fools! Wise men for Egypt dey give di king yeye advise, if not, wetin go make yu tell Fero sey, “I dey among doz wey sabi rite and wi dey plan to ova-trow yu?”


Zoan and Memfis leaders na fools. Na dem suppose lead di nashon, but bikos dem nor know di rite way, dem dey lead di pipol anyhow.


E do great tins kon judge both Egypt, Fero and all en savants just as dem deserve.


So God tell Moses, “Si, I don turn yu to god for Fero front and yor broda, Aaron go bi yor profet.


and plenty wonderful tins for Ham and for di Red Sea.


Yu do wonderful mirakles against Egypt king, en ofisas and dia pipol, bikos Yu know as dem take opress yor pipol. Yu win and give yorsef name wey dem dey celebrate till today.


God do many mirakle, signs and wonders for awa front, bikos E kause betta wahala for Egypt, Fero and en pipol.


Or God don ever try to diliver one kountry from anoda kountry with judgement, signs, wonders, war, strent, pawa or any oda tin wey dey make pesin fear like di ones wey God do for Egypt for una own eyes?


Jakob send message go meet en broda Esau for Seir wey dey for Edom land


Dem ansa, “Where yor savants from kom, far well-well and wi dey respet God, bikos wi don hear of all di tins wey E do for una for Egypt


Dis tin happen, bikos Israel pipol sin against di Oga dia God; di Pesin wey save dem from Egypt pipol and King Fero hand. Dem dey woship oda gods;


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka