4 Yu nor dey let mi sleep and I too dey weak to pray!
I don taya to komplain, bikos evry nite, I dey wet my bed with wota from my eyes.
Dem sidan with am for seven days and seven nite. Nobody fit tok, bikos dem si as en kondishon bi.
dem go heavy pass san wey dey for sea, bikos dem dey heavy and na dis make knee dey tok like dis.
Thru-out dat nite, di king know fit sleep, so e sey make dem bring di ofisas rekord book for di kingdom kom, den dem kon bring and read am for am.