Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Psalms 71:6 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

6 Yes! Yu don dey with mi since wen dem born mi and Yu dey kare for mi from my mama belle. No wonder I dey always praiz Yu!

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Psalms 71:6
16 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

“Before I put yu for yor mama belle, I don know and choose yu. I don selet yu, before dem even born yu. Yes! I don choose yu as my profet and yu go take my message go evriwhere.”


But God koll mi with en grace kon separate mi even before dem born mi.


And naw, Oga God sey, na mi kreate and form yu from yor mama belle as my savant, so dat yu go bring Jakob, my pipol kom back to mi kon gada Israel togeda. Dis na bikos Oga God don honor mi and na-im bi my strent.


Una wey dey stay for far-far land, make una listin to mi! Before dem born mi, God don koll mi. Wen I dey my mama belle, God don already know my name.


I go always dey praiz God. I go always dey tok about all di good tins wey E dey do.


Una even dey kry to mi naw sey, ‘Yu bi awa papa. Na from small pikin Yu love us kom rish naw.


I love only doz wey love mi; anybody wey dey look for mi, go si mi.


But for mi, I go always dey wait for yor help and I go dey praiz Yu more and more.


With awa Oga God Jesus Christ name, make una dey tank God awa papa for each oda.


So, make Yu nor too stay far from mi, bikos trobol dey near and no oda pesin fit help mi.


Make una si as pipol wey trust God dey happy; doz wey nor like proud pipol or woship juju.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka