Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Psalms 71:11 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

11 Dem dey sey, “God don rijet am. So make wi go katch am, bikos nobody go help am again.”

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Psalms 71:11
13 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

If Yu nor save mi, dem go chop mi like sey dem bi lion and nobody go fit save mi.


Wen three oklok won rish, Jesus Christ kon shaut, “Eli, Eli, lema Sabaktani?” wey mean, “My God, My God, wetin make yu abandon mi?”


Many of dem dey sey, “God nor go save am.”


But di remainin pipol sey, “Leave am! Make wi si weda Elijah go kom save am.”


So naw, if una don ready, wons una hear di trumpet, di horn, lyre, jita, harp and all di oda instrument sound, make una bow woship di image. If una nor gri, na wons I go trow una enter di fire. Abi una tink sey any god dey wey go save una?”


All of una wey don forget mi, make una turn from sin kom meet mi or I go kill una finish and nobody go kom help una.


Dia wahala don break my bones. Dem dey laf dey sey, “Where dat yor God dey sef?”


Bikos God like to dey judge well and E nor go ever leave doz wey dey fear am.


Bikos since wen I dey yong kon rish naw wey I don old, I neva si God leave doz wey dey fear am or allow dia shidren go beg for food.


Wen dem tell Saul sey David dey Keilah, Saul kon sey, “Today, God don put David for my hand, bikos e don put ensef for tight korna wen e enter town wey get only two gate and big-big iron.”


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka