Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Psalms 7:6 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

6 My God, make Yu vex raiz-up for mi, den kon fight my enemies! Abeg, raiz-up make Yu kom fight for mi!

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Psalms 7:6
21 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

So, my God, make Yu wake-up! Wetin make Yu dey sleep? Make Yu get up! Make Yu nor rijet us forever.


Make Yu raiz-up kom defend mi! My Oga God, make Yu take my matter like yor own.


My God, make Yu get up! My God, make Yu save mi! Yes, Yu go slap all my enemies for dia face kon break dia tit!


God tell di nashons sey, “Naw, I go get up! I go show how my pawa big rish kon make una respet mi.


Even doh trobol gada round mi, Yu still kom save mi. Yu protet mi from my enemies wey dey vex for mi and yor rite hand kon save mi.


So my God, make Yu kom help us! Save us bikos of yor love wey nor dey fail.


Oga God, make Yu raiz-up kon help us! Save us with yor pawa. Make Yu use yor pawa, just as Yu dey do before. Di monsta wey dem dey koll Rahab wey dey di sea, na Yu kut am to pieces.


Naw, Oga wey bi awa God, make Yu save us from Assyria pipol, so dat all di nashons for di world go know sey, na Yu bi God.”


God don dey ready to judge. Yes! E don ready to judge en pipol.


God dey do wetin dey good and dey judge well for doz wey dem dey opress.


Den God raiz-up like sey E just dey wake from sleep; like strong soja wey en eye just klear from drink.


Make Yu waka round di town wey dem skata; den Yu go si as di enemies distroy yor temple.


So my God, wen Yu raiz-up, Yu go laf dia yeye plan; wey bi like dream wey dey vanish wen day break.


My Oga wey bi kommander for heaven, Israel pipol God, make Yu raiz-up kon ponish doz wiked nashons. Make Yu nor sorry for wiked pipol.


My God, make Yu oppoz doz wey dey oppoz mi and fight doz wey dey fight mi.


So God ansa, “Bikos of di wiked tins wey dem don do to pipol wey nor get help and di pains wey poor pipol dey face, I go do sometin; I go fight for dem, bikos na so dem wont make I do since.”


Absalom and Israel leaders kon sey, “Hushai advise betta pass Ahitofel own.” God don decide sey dem nor go follow Ahitofel good advise, so dat wahala go follow Absalom.


My enemies don porshu mi. Dem don nak mi fall kon force mi stay for darkness like pipol wey dey grave.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka