Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Psalms 69:6 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

6 My God and king wey get pawa; nor let shame katch doz wey trust Yu! Bikos of mi, nor let disgrace follow doz wey dey find Yu.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Psalms 69:6
10 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Nobody wey trust Yu dey si disgrace, but disgrace na for doz wey dey try to deceive odas.


Pipol for di world gada round Yu, so make Yu rule dem from yor throne.


Kings go bi like una papa and kweens go bi like una mama. Pipol go bow dey honor una with respet. Den una go know sey na mi bi God, bikos I nor go disgrace anybody wey dey wait make I help am.”


Make una praiz di Oga wey bi Israel pipol God bikos of di wonderful tins wey E do and na only en fit do dem.


Make disgrace and shame follow pipol wey dey happy sey I dey sofa. Make nobody honor doz wey dey dance, bikos I dey sofa and make shame kover dem.


Israel God don tok, di Pesin wey dey protet Israel tell mi sey: ‘King wey dey rule well and fear God,


Na from dis man family God give Israel, Jesus Christ, di Savior wey E promise dem before.


Na from Israel pipol God choose awa grand-grand papa dem and E kon make dem great for di time wey dem dey Egypt as strenja and E karry dem komot from Egypt with en own hand.


Dem drag Pita and John enter dia centre kon bigin ask dem, “Who give una pawa to do dis tins? Na wish pesin name una dey use so?”


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka