Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Psalms 68:16 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

16 Yu mountin wey get many top, why yu dey jealous di mountin wey God won stay? True-true, God go stay der forever.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Psalms 68:16
10 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

but una must woship di Oga una God for where en ensef go choose from among all di tribes and na der una go for honor en name.


Time dey kom wen di mountin where di temple dey, go dey important pass evry oda mountin. Many nashons go-go der


Yu mountins, wetin make Yu jump like goat? Yu hill, why Yu run like lamb?


Di mountins jump like goat and di hills run like lamb.


God tell am, “I don hear yor prayers. Dis temple wey yu build for mi, I don make am holy for mysef and na der dem go for woship mi forever. I go wosh and kare for am always.


una must bring evritin wey I kommand una: una burnt ofrin; sakrifice ofrin; tithe and vow ofrin kom di place wey God choose as where dem go for woship and honor en name.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka