Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Psalms 67:3 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

3 My God, make evribody for dis world tank Yu! Make all di nashon give Yu praiz!

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Psalms 67:3
8 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Make Yu nor let dem disgrace pipol wey dey sofa. Instead, make Yu let poor pipol and doz wey dem dey opress, praiz yor name.


My God, make evribody for dis world tank Yu! Make all di nashon give Yu praiz!


Bring mi kom out from prison, so dat I go tank Yu. Pipol wey dey fear God go kom gada round mi, bikos Yu dey good to mi.”


Make I dey dis life, make yor laws kon help mi, so dat I go always dey praiz Yu.


I go make evry generashon honor and remember yor name and pipol go praiz yu forever and ever.


God tell mi, “My savant, I get big work for yu; yu nor go only make Israel pipol wey survive, great again, but I go still make yu di lite for di nashons, so dat all di world go dey save.”


God go give Israel pipol to dia enemies until di woman wey dey labor go born. Den en own kountry pipol go kom back to dia land from Babilon.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka