Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Psalms 66:5 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

5 Make una kom si wetin God don do; di wonderful mirakles wey E do among en pipol!

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Psalms 66:5
11 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Nobody fit curse Jakob shidren; majik nor fit wound Israel pipol. And pipol go tok about Jakob sey, ‘Si di wonderful tins wey God don do for Israel pipol!’


Si how di tins wey God do dey good well-well and na for pipol wey dey obey am.


Kom! All of una wey dey loyal to God, make una listin as I dey tok wetin E do for mi!


Make una tell God, “Si as di tins wey Yu do dey great. Yu skata yor enemies with yor strong pawa!


So make una kom si all di wonderful tins wey God don do. Make una si how E dey make di world konfuse.


and plenty wonderful tins for Ham and for di Red Sea.


So, make wi praiz God great and wonderful name, bikos E dey holy!


Eyes full di rims wey dey di four wheel and dem high well-well kon make pipol dey fear.


E stop all di war for di eart kon break di bow and skata di spear, den E burn di shield with fire.


E distroy di pipol wey dey before us kon put awa enemies under awa leg.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka