Psalms 60:3 - Holy Bible Nigerian Pidgin English3 Yu dey trit us with strong hand kon make us drink wine wey dey katch us naw. Uka jalj uñjjattʼäta |
Naw, awa God, di One wey dey great, get pawa and dey mighty, di Pesin wey dey keep en kovenant of love wey nor dey fail, make Yu help us as wi dey sofa. Bikos from di time wey Assyria kings first win us kom rish naw, na sofa wi dey sofa: wi and awa kings, leaders, priests, profets, grand-grand papa dem and all awa pipol.