Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Psalms 57:6 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

6 My enemies don set trap for mi and I don taya bikos of dia wahala. Dem dig deep pit for where I dey waka pass, but na dem go fall enter by demsef.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Psalms 57:6
18 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

God dey help pipol wey don fall kon support doz wey dia load too heavy to karry.


Betta pipol wey dey fear God, don die komot di eart and e nor get anybody wey dey good and honest for dis eart again. Evribody for di eart dey wait to kill each oda; dem dey set trap dey wait dia brodas for road.


If yu deceive honest pesin kon make am do bad tins, yu go fall enter di trap wey yu dig by yorsef, but God go reward innocent pipol well-well.


Proud pipol don set trap to katch mi; dem spread dia net and dia trap dey evriwhere for di road.


Pesin wey dey praiz en neighbour anyhow, dey set trap for dem.


Wen I nor get pawa again, na-im dey protet mi as I dey waka. Bikos anywhere wey I dey go, my enemies don set trap dey wait for mi.


I nor get hope again and fear don break my body finish.


Naw, I nor get hope at-all, but I go remember Yu, even from Mount Hermon wey far and for Mount Mizar land wey dey Jordan River.


But I promise sey, as long as I dey,


For der wey all di pipol gada put, David praiz God kon sey, “God wey awa papa Jakob serve, wi praiz yor name forever!


Yu dey great and get pawa; Yu get glory, honor and respet. Evritin for heaven and eart, na yor own and dis na yor kingdom. Wi dey praiz Yu pass evritin for dis world.


Yu don tish shidren and small pikin, so dat dem go fit tok about yor pawa and how Yu take silent yor enemies and doz wey dey oppoz Yu.


Naw, make Yu save di pipol wey Yu love. Make Yu ansa and save us with yor pawa.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka