Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Psalms 55:12 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

12 If to sey na enemy dey laf mi, I for fit bear-am. If to sey na enemies dey make mout for mi, I for fit hide from dem.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Psalms 55:12
7 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Even my best friend, di one wey I trust with evritin; pesin wey wi dey chop togeda, don turn against mi.


“Wetin I dey tok so nor koncern all of una, bikos I know di pipol wey I choose. Dis show sey God word na true sey, ‘Di pesin wey follow mi chop don turn to my enemy.’


Make disgrace and shame follow pipol wey dey happy sey I dey sofa. Make nobody honor doz wey dey dance, bikos I dey sofa and make shame kover dem.


But God sey, “Axe go fit sey e big pass di man wey dey use am? Abi cutlass dey important pass pesin wey dey use am kut sometin? Nor bi gun dey karry pesin wey hold am, but na di pesin dey karry am.”


I dey pray, “Make Yu nor let my enemies happy, bikos I fall for groun.”


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka