Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Psalms 54:1 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

1 My God, make Yu kom with yor great pawa kon save mi! Make Yu defend mi with yor strent.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Psalms 54:1
21 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Zif pipol kom meet Saul for Gibeah sey, “David hide for Hakilah hill wey dey near Jeshimon.”


Wen yu dey for trobol, make God ansa yor kry for help. Make Jakob God name, save yu from all wahala.


And na en pawa God dey use save pipol, bikos for di whole world, e nor get any oda name wey get pawa to save pipol, like Jesus Christ own.”


God name na strong place to hide put, raitious pipol dey run enter and dem dey-dey save.


My God wey dey save us, make Yu kom help us! Make Yu forgive us, bikos of di glory wey dey yor name.


My God, as yor name bi, na so dem go praiz Yu for evriwhere for di eart. Na viktory full yor strong rite hand.


E go born boy and yu go koll am ‘Jesus,’ bikos e go save en pipol from dia sin.”


Si! God dey kom from far with strong vexnashon and great glory. E dey vex dey tok and en words bi like fire wey dey distroy tins.


“Si! Di woman wey neva sleep with man before go get belle and e go born boy and dem go koll am, ‘Emmanuel’ wey mean, ‘God dey with us.’ ”


But di Pesin wey go save dem, dey strong. Dem dey koll am Oga God wey dey rule ova evritin. E go fight for dem kon bring peace and rest kom di eart, but na trobol, wahala and pain go follow Babilon pipol.”


My God, my hand klean and I trust Yu with all my heart, so make Yu show sey I dey innocent.


kon pray: “My Oga wey bi awa grand-grand papa God, na Yu bi God wey dey for heaven and na Yu dey rule di whole world. Na Yu get all pawa and nobody fit stand against Yu.


Make una listin and obey en vois; make una nor disobey am, bikos e nor go forgive una sins and e dey ansa my name too.


“Broda go sell en own broda give pipol make dem kill-am and na so papa go sell en own pikin too. Shidren go fight and kill dia papa and mama.


Na God dey defend dem and E go judge dia kase against yu.


Di king dey strong; E love to judge well. God dey make sure sey dem judge evry kase well. Na Yu make betta judgement and raitiousness dey for Israel land.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka