4 Yu wey dey lie well-well, yu like to distroy odas with yor words!
Una wey sabi lie well-well, una know how God go take ponish una? Una know how una wahala go plenty rish?
Na so-so wiked tins full una mout and na lie-lie full una tongue.
My God, nor let mi fall enter wiked pipol hand. Make Yu protet mi from doz wey like wahala, bikos dem dey plan bad against mi.