Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Psalms 51:16 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

16 Nor bi sakrifice or burnt ofrin yu wont, if not, I for offa sometin give Yu.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Psalms 51:16
19 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Yu really don make mi undastand sey, nor bi only sakrifice and ofrin yu wont. True-true, Yu nor just wont only burnt or sin ofrin.


Nor bi animals sakrifice I wont, but na una love wey nor dey die. E betta make my pipol know mi, dan all di burnt ofrin wey dem dey give mi.


Den Samuel sey, “Na wish one God like pass: to obey am or to offa ofrin and sakrifice? E betta to obey dan to sakrifice di best sheep gi-am.


But even before dem born mi, Yu don plan betta tins for mi kon dey tish mi wisdom.


God nor like wen wiked pipol dey offa sakrifice gi-am, bikos dem dey do am with bad belle.


God hate wiked pipol sakrifice, but E dey enjoy good pipol prayers.


I nor dey komplain about una sakrifice or di burnt ofrin wey una always dey offa.


Den God tell mi, “Even wen yu don tell dem all dis tins finish, dem nor go still listin to yu; yu go koll dem, but dem nor go ansa yu.”


If dem katch anybody dey sleep with anoda man wife, both of dem must die; like dis, una go remove evil from Israel.


“ ‘If anybody kommit di sin wey nor kom from en mind, den e must give one goat wey bi one year to take klean ensef.


Like dis too, if anybody use wayo take kill en neighbour, den una go take am komot from my altar go kill.


“ ‘Dem must kill di pesin wey kill anoda pesin; e nor go fit run from wetin e do.


Wetin kon make yu disobey my kommand? Why yu do dis wiked tin? Yu kill Uriaya for war; yu allow Ammon sojas kill-am, den yu kon take en wife!


I go tell evribody about yor raitiousness and evriday, I go always dey tok about di pawa wey Yu take dey save, even doh I nor really fit esplain how e bi.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka