Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Psalms 50:12 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

12 If to sey I dey hongry, I nor go tell una, bikos na mi get di world and evritin wey dey inside.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Psalms 50:12
11 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

And naw, if una go obey and keep my kovenant, una go bi special pipol wey I selet from di oda pipol for dis world, bikos na mi get di whole world.


Di heavens, di heavens wey high pass, plus di eart and evritin wey dey inside am, na God get all of dem.


Who don give mi anytin kon sey make I pay back? Evritin wey dey under heaven na my own?


Make all di tins wey get life kom out with yu. Make evritin kom out: di birds, animals and evritin wey dey creep for groun. Make dem get belle kon born full di eart!”


So my God, make Yu si all di difren tins wey Yu don do! Na sense Yu take make all of dem. Na wetin Yu kreate full di whole eart.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka